Welcome, Join Guud Forum  Login!

Stats: 2,847 Members  4,412 topics   Date: Friday 16 January 2026 at 10:47 PM
General: News-Politics-Others, Jobs-Business-Investments, Health, Religion, Romance, How To
Science & Technology: Science and Tech, Phones and Tech Reviews
Entertainment: Celebrity, Fashion, Sport, Gaming
Schools & Education: University, Polytechnics, College of Education, Scholarships, Travel
Cryptocurrency: Crypto, Ethereum, BNB, Solana, TON, & Others
Webmaster & Security: Security, Programming, Webmasters
All Posts | Create New Post
IMPORTANT UPDATE - January 2026

My marriage no go crash o, make una stop am, Anita Joseph don dey Rain curse

Guud Forum / General / News-Politics-Others / My marriage no go crash o, make una stop am, Anita Joseph don dey Rain curse
1,776 Views  |  0 Comments

My Marriage No Go Crash O, Make Una Stop Am, Anita Joseph Don Dey Rain Curse Secrets Behind My Marriage,mide Martins Speaks Out
My marriage no go crash o, make una stop am, Anita Joseph don dey Rain curse by Frank2003(m): Fri 05, June, 2020 06:15pm
Naija actress wey be Anita Joseph don react to divorce prediction wey one Instagram user bin put for her wall.

One Instagram user don predict breakup for the actress marriage afta she bin share foto of herself and her husband for her Instagram page.


@nonsobiggy bin write: ''Make una no worry, before one year now you go still use your mouth to insult your husband nah that time you go realize say relationship no be the same with marriage.''

VIDEO! KANSIIME DEY FOR MY MONEY DEY LEAVE (COMEDY)


MAKE UNA READ:

Anita come respond: ''Smh when you no get anything to talk e go beta if you shushhhhhhi so you no embarrass your lineage.''


As them continue to dey sama themselves with words, Nonso bin respond: ''Make you just mark my words, when that time come you go remember say one idiot don talk and wey you dey see am as joking mata.''

Anita come respond again: ''Your words them dey very stupid and I dey very grateful, make you know say you be big idiot.''

20200603113927-941567876-6483709819652633400-480-270-80-webp-jpg 20200603113927-1247289846-6483709819652633400-480-296-80-webp-jpg 20200603113927-29483663-6483709819652633400-480-465-80-webp-jpg


1 Like

Suggested:

» 10 Signs Your Woman Could Be Cheating On You. «

» Spain begins 10 days of national mourning. «

» 10 HEALTH BENEFITS OF GARLIC «

» Nigerian Immigration Recuitment: Updates on important instructions for Applicants «

» She Wants to Pay Me 3 Million To Sleep With Her Because Her Husband has this Problems «

(» Drop Comment) (» Go Up)

Recommended for you

Secrets Behind My Marriage,mide Martins Speaks Out My Marriage No Go Crash O, Make Una Stop Am, Anita Joseph Don Dey Rain Curse

Sections: Health, Romance, News-Politics-Others, Religion, Jobs-Business-Investments, Science and Tech, Phones and Tech Reviews, Celebrity, Fashion, Gaming, Sport, Polytechnics, Scholarships, Travel, College of Education, University, Crypto, Ethereum, BNB, Solana, TON, & Others, Security, Programming, Webmasters,

Privacy Policy | Terms & Conditions | Contact Us | About Us | Forum Rules | Sitemap

Guud Forum - Copyright © 2019 - 2026. All rights reserved. See How To Advertise.
Disclaimer: Every Guud Forum member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Guud Forum.